Jump to content
Volunteer with Us at Naijalez: Empowering Nigerian Lesbian Community ×
Nigerian Lesbian Forum

Nigerian Pidgin Proverbs And Translations


Abystacy

Recommended Posts

I saw this and I felt the need to share, it's only in naija that you get something like this.

 

Man wey naked no dey put hand for pocket

Translation: You can’t do something if there are no certain conditions in place.

 

Akara and moin moin get the same parent, na wetin dey pass tru make dem diffrent

Translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish.

 

Wetin concern agbero with twitter handle or malu with face cap?

Translation: Mind your business.

 

If life dey show you pepper, my guy make pepper soup

Translation: Make something good out of a bad experience

 

I get am before No be property

Translation: stop living in the past and start living in the present.

 

Rolling stone of course na person push am now!

Translation: There is always a reason for something

 

Craze no hard to form, na the trekking be wahala

Translation: Easier said than done

 

 

Every mallam with im own kettle

Translation: Every man for himself

 

Bring suya, bring suya. na cow body dey suffer am.

Translation: Every action has a consequence

 

Escort me, Escort me, na im slave trade take start.

Translation: Serious things sometimes start like a joke

 

Pikin wen use agbada take start guy go talk wetin e go wear wen e old.

Translation: Slow and steady wins the race

 

Nearly no dey kill bird.

Translation: It’s either you have it or you don’t

 

The cassava today fit be gari tomorrow

Translation:No condition is permanent

 

 

You no need cutlery to chop slap

Translation: You don’t need my translation to understand this

Keep it rolling ladies..let's see what we've got. .lol

Link to comment
Share on other sites

Lol. Don't just laugh, please try and participate let's see what we've got up our sleeve.

 

Opolo eye no be open eye

Translation: Having Big eyes doesn’t make you civilized.

Link to comment
Share on other sites

  • Administrators

Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef.

 

English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush!

  • Like 1
Link to comment
Share on other sites

One day bushmeat go catch the hunter.

 

Translation: what goes around comes back around.

 

Wetin concern agbero with overload?

Translation: Mind your business / or so....I don't know

Link to comment
Share on other sites

  • Administrators

The water wey dem use take make eba can never be recovered back.

 

English translation: Don’t cry over spilled milk

  • Like 1
Link to comment
Share on other sites

  • Administrators

No matter how hot your temper be, e no fit boil beans.

 

English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem.

  • Like 1
Link to comment
Share on other sites

I saw this and I felt the need to share, it's only in naija that you get something like this.

 

Man wey naked no dey put hand for pocket

Translation: You can’t do something if there are no certain conditions in place.

 

Akara and moin moin get the same parent, na wetin dey pass tru make dem diffrent

Translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish.

 

Wetin concern agbero with twitter handle or malu with face cap?

Translation: Mind your business.

 

If life dey show you pepper, my guy make pepper soup

Translation: Make something good out of a bad experience

 

I get am before No be property

Translation: stop living in the past and start living in the present.

 

Rolling stone of course na person push am now!

Translation: There is always a reason for something

 

Craze no hard to form, na the trekking be wahala

Translation: Easier said than done

 

 

Every mallam with im own kettle

Translation: Every man for himself

 

Bring suya, bring suya. na cow body dey suffer am.

Translation: Every action has a consequence

 

Escort me, Escort me, na im slave trade take start.

Translation: Serious things sometimes start like a joke

 

Pikin wen use agbada take start guy go talk wetin e go wear wen e old.

Translation: Slow and steady wins the race

 

Nearly no dey kill bird.

Translation: It’s either you have it or you don’t

 

The cassava today fit be gari tomorrow

Translation:No condition is permanent

 

 

You no need cutlery to chop slap

Translation: You don’t need my translation to understand this

Keep it rolling ladies..let's see what we've got. .lol

 

 

Really crazy..lol

Link to comment
Share on other sites

  • Administrators

The difference between kpekere and plantain chips na packaging

 

English translation: Don’t judge based on appearance alone

  • Like 1
Link to comment
Share on other sites

I tire no be lazy

lol..translation nko?...where u chuk ur head sef...na wa o...e be like say person don put u for work again lol..e nor good o..no chop alone o..let ur person know how far na..hehehehe. :)/>

Link to comment
Share on other sites

lol..translation nko?...where u chuk ur head sef...na wa o...e be like say person don put u for work again lol..e nor good o..no chop alone o..let ur person know how far na..hehehehe. :)/>/>

Meeen I haf tire of it all

Link to comment
Share on other sites

Na condition make crayfish bend.

Trans: the person is where they are (often unsuccessful) because of the circumstances they've been through.

Link to comment
Share on other sites

  • Administrators

Mosquito wey bite man for blokos na sofeley we dey take kill am.

 

Translation: Use wisdom

  • Like 1
Link to comment
Share on other sites

Join the conversation

You can post now and register later. If you have an account, sign in now to post with your account.
Note: Your post will require moderator approval before it will be visible.

Guest
Reply to this topic...

×   Pasted as rich text.   Paste as plain text instead

  Only 75 emoji are allowed.

×   Your link has been automatically embedded.   Display as a link instead

×   Your previous content has been restored.   Clear editor

×   You cannot paste images directly. Upload or insert images from URL.

×
×
  • Create New...