Jump to content
Volunteer with Us at Naijalez: Empowering Nigerian Lesbian Community ×
Nigerian Lesbian Forum

Letter to Admin


Guest Blackychan

Recommended Posts

Guest Blackychan

I haff cum again o. I cum in piss.

 

I wantu complain. NL gehs are too form. Admin I cannur send message becos my inbox is full o, but even after all the message I have send, I no still get gehfrend.

 

They will nur give me number, the other one I say she should cum and let's meet o. We meet, she's fine but she say she no like me, say me is too black. I shu now turn to bobrisky before I get geh?

I try to slide into flyj pm but I cannot. My inbox is full. Abeg make una help me clear inbox o. All those unfruitful message I have send before must go.

 

ThanQ

Link to comment
Share on other sites

You can do it, start afresh!:597f824b9bcf2_tw_blush1:

The only thing am wondering is how admin go know who you be then come clear your inbox for anonymous section..😕

 

Link to comment
Share on other sites

I nor fit send anybori message for that forum. Unto wetin na? Una way dey send una try aaa.  But if you send me,  I go reply you o.  no be say girls don finish for real life na, wey I go come trouble my fragile head dey send messages to persons way nor worth em in the first place. Shebi na you get that kan time dey send messages, you don kon  go  send give the one way come dey form rubbish give you. no mind em.punnaai neva hungry her well. If not, she nor go dey look out for skin color,  Lol! nor   worry, you go soon hook person way like your skin color,  but as for me,  I nor fit o. but the problem now be say,   how admin go take know naw say na so so person fire this complains,  since  you dey make your request anonymously. eh? Abi admin don turn omnipresent?  LMAO...! 

 

 

Link to comment
Share on other sites

:597f83a445cb9_tw_joy1::597f83a445cb9_tw_joy1::597f83a445cb9_tw_joy1: Na wa o. Abeg go 4 deliverance. Make archbishop pray 4 you. Hw ya inbox go fuu & u no still get girl? Dis tin fit b 4m ya village o. Lol. Abeg no ves o. E nor a pasonal sumtin.

Link to comment
Share on other sites

Guest Megamind

As the Archbishop's spokesperson, I would like to say that her holiness is currently being breastfed the things of God in her chapel.

:597f824b9bcf2_tw_blush1:🙄☻

You pipu are not nice at all. Hahahaha

Link to comment
Share on other sites

Guest Blackychan
4 hours ago, Guest Purple said:

 If not, she nor go dey look out for skin color,  Lol! nor   worry, you go soon hook person way like your skin color,  but as for me,  I nor fit o. 

 

 

So you too is say you can nur date geh wey black abi? I Wee soon vex and left this NL. Somewhere that somebory cannur geh gehfrend is that one place??

Link to comment
Share on other sites

5 hours ago, Guest Purple said:

I nor fit send anybori message for that forum. Unto wetin na? Una way dey send una try aaa.  But if you send me,  I go reply you o.  no be say girls don finish for real life na, wey I go come trouble my fragile head dey send messages to persons way nor worth em in the first place. Shebi na you get that kan time dey send messages, you don kon  go  send give the one way come dey form rubbish give you. no mind em.punnaai neva hungry her well. If not, she nor go dey look out for skin color,  Lol! nor   worry, you go soon hook person way like your skin color,  but as for me,  I nor fit o. but the problem now be say,   how admin go take know naw say na so so person fire this complains,  since  you dey make your request anonymously. eh? Abi admin don turn omnipresent?  LMAO...! 

 

 

 If p*****a hungry her, she no go look skin color abi

Lol nah your type dey always make me wonder whether lesbians are perverted or not. The girl want a relationship not pu whatever.. onye akuku

Link to comment
Share on other sites

12 hours ago, Guest Nah So said:

 If p*****a hungry her, she no go look skin color abi

Lol nah your type dey always make me wonder whether lesbians are perverted or not. The girl want a relationship not pu whatever.. onye akuku

Me too, I dey always wonder this. Is it all about sex for lesbians? Or am I missing something? 

Link to comment
Share on other sites

2 hours ago, Guest Angel said:

Me too, I dey always wonder this. Is it all about sex for lesbians? Or am I missing something? 

Most of them are. But definitely not all because people like me are different. I give them 70/100 sexually starved people!

Link to comment
Share on other sites

Na wa o! E neva reach make NL recognize say e get some of us wey just wan konji? Abi an crime again to love konji? Abeg, NL create secret fantasy section for us wey just dey bicurious or just want konji. At least we will be help them sisters that are bicurious out and at the same time, we sef, go get some some. After wards, we all go clean body abi mouth go house. Abi, my fellow konji lovers, I talk lie? Follow me sign petition for NL. Oya, admin over to you.

Link to comment
Share on other sites

Guest Phat ass
On 2/10/2018 at 2:41 PM, Guest Mimie said:

Na wa o! E neva reach make NL recognize say e get some of us wey just wan konji? Abi an crime again to love konji? Abeg, NL create secret fantasy section for us wey just dey bicurious or just want konji. At least we will be help them sisters that are bicurious out and at the same time, we sef, go get some some. After wards, we all go clean body abi mouth go house. Abi, my fellow konji lovers, I talk lie? Follow me sign petition for NL. Oya, admin over to you.

Gbam .....highly is seconded we the free thinkers and clean mouth association want our fantasy section

Link to comment
Share on other sites

  • 2 weeks later...
Guest Angel
On 2/10/2018 at 10:30 AM, Guest Nah So said:

Most of them are. But definitely not all because people like me are different. I give them 70/100 sexually starved people!

Na so, na wa. 

Link to comment
Share on other sites

×
×
  • Create New...