Covfefe Posted October 9, 2020 Share Posted October 9, 2020 Anytime I teh you say I sick No look am say na malaria Everytime I see you my eye dey shuck Mai brain dey cut fuse like jalopy for area Na you dey make my para dey meter For my eye you be star geh, Moon geh, Everything for up dia wey catch eye E do me high, do me low Laik say na crase for market Dis love thing na vibe Wen your name enter e turn beta current Rub the doubt comot like doti Cos I see you well for light You be am Evritin I dey ask God for And jara wey e put on top Dem call me church geh e no pain Cos I wan make you my bad habit The original sin wey fit carry me go Show face I still dey wait for junction laidis. 1 Quote Link to comment Share on other sites More sharing options...
Txunamy Posted October 9, 2020 Share Posted October 9, 2020 Brilliant. 1 1 Quote Link to comment Share on other sites More sharing options...
Moderators kimi Posted October 10, 2020 Moderators Share Posted October 10, 2020 Hahahahaha. Tough to read but enjoyed it. 1 Quote Link to comment Share on other sites More sharing options...
Recommended Posts
Join the conversation
You can post now and register later. If you have an account, sign in now to post with your account.
Note: Your post will require moderator approval before it will be visible.